
LAUGH ๐ WITH ULTIMATE ๐ฅ
6 subscribers
About LAUGH ๐ WITH ULTIMATE ๐ฅ
Unlimited funny jokes, words of advice, funny pick up lines, motivational quotes, musical debate, dropping of funny memes, latest celebrity news, football news, global news and lot more
Similar Channels
Swipe to see more
Posts

A word no even Dey enough for the wise again ๐ญ๐

Good morning everyone ๐, Dating is exhausting, how many people do I have to tell my favorite color until I find my soulmate ๐ฉ๐ฉ

All of us go gather shout no money una go pass person back go buy ram no worry Christmas is loading

All this rich people children wey Dey fall in love with poor people and change their lives, una never see me? ๐ญ