
King Ehyor Da Boss
229 subscribers
About King Ehyor Da Boss
An Artist ๐ผ |Actor | Model ๐ด Video Director ๐ฌ| Blogger ๐ป Promoter โ| Influencer ๐ญ Whatsapp ๐07059713296 DM for Advert ๐ On post Notification๐
Similar Channels
Swipe to see more
Posts

Drink garri, put toothpick for mouth ๐ Squeeze face No let anybody see u finish ๐๐ญ

You no like hotelsโฆ I no like ShopRite Make we meet for fillings station baby๐๐

*Try dey cut your babe beads by mistake, e fit be say na there dem t*e your d*stiny ๐ญ๐*

My roommate just dey shout Babe let me explain Babe hear me out Babe pls since morning ๐น๐ Me wey single I no geh sense abi

*Once naija girls thick small, dem think say you don owe dem money. No go find work.๐*

God gave us air and time for free so why do you guys sell airtime ๐?

*Donโt let what i do bother you, Iโm not your relative*๐ค๐ฝ

A 20 years old boy is depressed and sad because he doesn't have a car. Iphone and money to take care of one entitled girl somewhere.๐คฆโโ๏ธ An 18 years old girl is sad because she can't wear expensive wigs and dresses๐คฆโโ๏ธ Many people are idiots and nobody is telling them๐ค

Knowing me and knowing about me are two different things๐๐

*Everybody know wetin dem dey do at the end of the day* *Abi you don see where motor jam mad man ๐น๐ซด*