
Stainless Funny 😹Memes
22 subscribers
About Stainless Funny 😹Memes
It's my place to make you smile, just slide into my channel follow, React and wait for it🤝😹😹
Similar Channels
Swipe to see more
Posts

*Nobody sabi manage pass old taker wey pick again after 6 months of waiting 💔🤕🤌*

*Na today you collect my number, na still today you no ft do without me🙆 one day I go follow smoke this cana wey de make una high🤦🤌*

Electricity just be freek laughing, because he knows what he can do😹🤌

Happy Sunday lovelies, React if u are alive to withnes today 🙌✝️🤲

*De money don enter kie😹🤌 Landlord abeg na song oo🙌😹*

*Once life don set for me🤌he get some kind billing wey person don bill me 3 years ago wey i been no ft afford 🤦I go just vesk go back go pay that billing🤕*

Abeg, I have no Silva or gold to offer you 😹🤌

*_He get de way person go just bill me, I go rush back to my WhatsApp status to check wether I don post anything sensitive or attractive to billings 🤦🤌_*