Nasarawa Our Own 🇳🇬🤍💯
59 subscribers
About Nasarawa Our Own 🇳🇬🤍💯
Dedicated to Young lad who got talent to make us laugh😂 and can sing 🎤 or dance 💃🕺🕴️ also in Nasarawa State and beyond
Similar Channels
Swipe to see more
Posts
                                    
                                *I visited my uncle, he gave me 10k for transport* *I looked at my legs, my legs looked at me and we both laughed* 😆😂😂
                                    
                                I told her to check her boyfriend status, she talk say her boyfriend never post today, okayyyy😂🌚🤧 🐐 thing ⚓1️⃣0️⃣0️⃣
                                    
                                E get as man go lie give u eeh u go first pause,move back small con find small chair sit down,con dey admire talent 😭😭
                                    
                                Seriously though, Na person wey never see problem dey pronounce Nurse as nerse, na for emergency time u go dey hear Noosu Noosu Noosuu oo😩😂😂 Abi pesin wey exam simple for go dey say lecturer, otherwise na uncle warrisdis 😂😂🫴
                                    
                                Hustle oooo 😂 Make odogwu no go carry ur babe japa 😂
                                    
                                I said "i love you" i didn't say "i won't cheat on you" listening is a skill💀😂😂
                                    
                                *What Does Your Mom Constantly Complain About You ?* *🥺: Dressing* *🤌: Hairstyle* *😮: Laziness* *💔: Bad Cooking* *😂: Phone*
                                    
                                *E get how some people dey spend money, you go just think your own life don spoil*💔🥲
                                    
                                I love my babe so much and I can die for her , if you're pained drink sniper 😉❤️.
                                    
                                Watin boys dey see now, if old man climb tree him no fit see anything Parable don change. 😂😂 Ajeh boys dey see pass old men