
PELLER
107.5K subscribers
Similar Channels
Swipe to see more
Posts

https://vt.tiktok.com/ZSkmS9V6p/ make i give her belle😊

Me and Jarvis will stream this game 1 of this week sha stay tune 😊

https://www.youtube.com/live/puM2U-Wkfnw?si=7vITBbm0_wU_1cg4 u all comment race Peller

U all listen the u think am happy am not always online there is a lot of problem I can’t talk I just have to end because internet dey do us own system dey do is own imagine nah somebody else hold camera nobody dey for me😩

https://www.youtube.com/live/yoUTMrrfVLA?si=a1CWvWMeHuqt0oxk we live 😊

I Love the wey u all turn up bro all is comment is race Peller 😩❤️🤪

Am telling you guys the network is bad and you guys said is my phone even big baby I no what am saying u guys should be talking if is not clear ok abeg 😩


Walking in the street of Lagos IRL will start in a sec 😊