
😂🇬🇭 LIMYSWORLD🌍CHAMPIONs 🇳🇬😅
23.1K subscribers
About 😂🇬🇭 LIMYSWORLD🌍CHAMPIONs 🇳🇬😅
*ONLY MEMES😎 & JOKES 😂* *𝓒𝓔𝓞 ADMIN🥀 :*༒L I M Y m a N᳡☆ 360🫂❤️༒ +233548952680 +233507269682. +233559973595
Similar Channels
Swipe to see more
Posts

Girls that love us in secondary school are the realest No car, no iPhone, just ironing uniform 🥋 and football skills 😭😭😂💔

POV: girls go bill us food wey we never eat for our live before 😭 And go later talk say ‘HE IS JUST A FRIEND’😭😭😂💔

No carry wetin you supposed to tell God enter my DM😭😭😂💔

So people Dey eat two slices of bread 🍞 and get filled up..❤️🤧 Me way I Dey use to slices of bread to check if ei good 😂😂😭💔

*So you mean, after feeding people for free on my wedding day, I go still dance for them ?😒🙄*

‘’Good better best, I shall never rest’’ na from when you Dey nursery school you don Dey use your mouth Dey swear for your self 😭😭😂💔

If you no Dey for relationship, aberg try Dey sleep before 9pm…. make those Dey relationships fit Dey see network do calls 😂😂💔

*Pastor : let's pray for 2mins 😕* *4hrs later* *Pastor : say my fada my fada 😁* *Me : ur fada ur fada 😫🖐️🥲*