❤️LYRICAL WORLD AND WORLD CELEBS❤️
❤️LYRICAL WORLD AND WORLD CELEBS❤️
February 14, 2025 at 08:20 PM
*[LIRIK SEARCH]* Title: Ngozi (Mixed) Artists: Ayra Starr & Crayon [Intro] Cray way [Verse 1] You gimme light bi ti solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover, ah Girl, you don change my persona, ahn The revelation is in order All the pressure I been under Why I call you Ngozi God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl, I gat you, no worries, no worries, ah [Chorus] E dey do me, wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala, oh No killi mе Kitana, oh Jeka lo biza wa, oh Hypertension idi nla-nla Rеferee no disallow No killi me Kitana, oh E dey do me, wa-wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala, oh No killi me Kitana, oh Jeka lo biza wa, oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana, oh [Verse 2] I know you're waiting, I'll run hastily to you In my Panamera, hola, hola, ho I'm levitating, I feel ecstasy when you Whisper, "Nakupenda" Wetin you put for this your jollof? (Wetin?) You've gat my heart and my soul on lock And I wanna go crazy with you Through the night 'til the sun come up Let's do it all, do it all for love 'Cause moti fun e ni kokoro I never wanna lose this To you I belong, this must be love [Chorus] E dey do me, wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala, oh No killi me Kitana, oh Jeka lo biza wa, oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana, oh E dey do me, wa-wa-wa, oh Scatter my internal Craving your nsala, oh No killi me Kitana, oh Jeka lo biza wa, oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana https://whatsapp.com/channel/0029VaOnfFhK0IBl2RTy1J2K/14281
❤️ 3

Comments