Lasisi Elenu

Lasisi Elenu

1.3M subscribers

Verified Channel
Lasisi Elenu
Lasisi Elenu
February 18, 2025 at 09:14 PM
I Go Lie For You? 😂😂😂 girl wey I send transport money to, say dem don lock her estate gate. If she no jump that fence this night make una call me bastard 😡😡
😂 ❤️ 👍 😢 😮 🙏 🤣 😡 😹 😅 1.5K

Comments