WB ANALYSIS
WB ANALYSIS
February 25, 2025 at 08:12 PM
MY DEAR LADIES AND GENTLEMEN,WE NO DEY DO ALL TALK AND NO WORK FOR HERE. OUR LAST SIGNAL SEF PLAY FOR HERE TOO AS UNA DEY SEE , WE WENT 3 FOR 3 FOR THIS EVENING SIGNAL , NO SINGLE L RECORDED OMOR, MY FANS GOODNIGHT I DON GO SLEEP 😴

Comments