Joshspot Tv - Stories
Joshspot Tv - Stories
January 31, 2025 at 10:16 AM
*"My neighbour's wife is a chronic cheater, I chop small too sha"* That day no even good at all from the beginning,na so night don dey reach, I dey live for face me I slap you house, so we get one neighbor like that, her husband no dey always come house so she dey always bring different guys come house,that night na so i see hee husband when he dey come,me i just go pass one shortcut enter inside the house make i tell the guy wey dey there say make he run say the gurl husband dey come,na so my guy rush out,the wife too just do like say nothing be dey happen before, her husband con come and that nighy just go like that.So e con reach next week and me wey be say I no get money to order oscroh and i see am i just remind the wife say i help am last week say make she too come help me relieve myself, she enter gimme better style, me sef no dull am I give am better opueh,since that day na my D she just dey ride.
😂 😮 🧢 👍 ❤️ 🙄 🙏 ☹️ 🍆 👏 113

Comments