GRACE MEDIA NEWS UPDATE
GRACE MEDIA NEWS UPDATE
February 26, 2025 at 07:09 PM
🚨 APC CAUCUS MEETING: More Money, More Progress – Tinubu Reassures Nigerians🚨 President Bola Ahmed Tinubu don meet with APC Caucus for Presidential Villa, Abuja, as dem discuss di way forward for Nigeria. Di meeting touch key issues like: ✅ Triple allocation for state governors afta fuel subsidy removal ✅ More funds for local government to develop grassroots ✅ Nigeria get enough money to fund quality education ✅ Steady economic progress under di APC government Big men wey attend na VP Shettima, Senate President Akpabio, Speaker Abbas, Gov Sanwo-Olu, Edo Governor Monday Okpebholo, Uzodinma, APC National Chairman Ganduje plus plenty others! As Tinubu talk am—progress no go stop, Naija go better! 🇳🇬🔥 📺 Watch di full broadcast here:  #apccaucus #tinubuspeech #nigeriamustmoveforward #newera #governancematters

Comments