OTF MEMES💥🤲😹
                                
                            
                            
                    
                                
                                
                                February 9, 2025 at 08:57 AM
                               
                            
                        
                            *ZEDDICUS JOKES TIME* 😂😂😂
 *1.* " coming out stronger"  don faint for road 🤣
*2. Because you dey beg today no mean say you go give tomorrow.*
*You fit thief tomorrow.*🙂
 *3.* When Iwobi said he was related to Okocha, everybody thought it was Jay Jay Okocha.
We didn't know he was talking about
Charles Okocha😑
 *4.* Me and my babe nor Dey follow una do valentine, we one do wedding😑
 *5.* As I tell baba the kind of money wey l Dey find, na so he warn me to stay away from he shrine☹️
 *6. When U high finish U go come down con meet ur problems😒* 
 *7.* You never use degree certificate chop, you dey go do masters.
What are you mastering?☹️
 *8.* Try dey cut your babe waist beads by
mistake, e fit be say na there dem tie your destiny☹️
 *9. Some days we k!ll 2 birds with 1 stone.*
*Other days we use 7 stones to kill one bird.*
*Today na bird almost kill meeee☹️*
 *10.* You go dey live with man without bride price, you be EasyBuy?🥹
 *11.* If nor be sportybet, wetin be 5 bedroom duplex wey i nor fit build🥹
 *12.* So one day I'll have to sit with my parents and tell them I have found someone to marry? Me that is very shy, I will just text them🤣🤣
 *13.* You fit dey post your babe make who dey give am OPUEH reply God when
☹️
 *14. Some ladies will sleep with you just to copy your sèx styles then go teach their boyfriends....*
*Be careful guys!!!!😑* 
 *15.* Gifts make men happy, not "should I come over?" every time🙄🙄 
Pls follow me up for more *@zeddicus zedd channel*👇👇👇👇👇
https://whatsapp.com/channel/0029Valo1VRHgZWVgMosTR3U