UNIQUE DATA RISE GLOBAL ENTERPRISE
February 11, 2025 at 10:31 AM
Ah, MTN SME don fail again o! 😩 How many times we go go through this same wahala? Data no dey load, recharge no dey work, and we just dey here dey wait like say na miracle go happen. Abeg, MTN, make una hear our cry! Na who dey manage us for here? 😤 We don tire for this constant 'down' wahala, fix am, make we no go lose our patience completely. Na only God and Nigerian strength dey keep us going
😢
1