
Shoutouttvblog
February 23, 2025 at 07:54 PM
COME HEAR BETA GIST!
Omo, this one na real-life wahala! Make you go watch the true-life story of "WHO GOT THE BEAUTIFUL MAD WOMAN PREGNANT" for The Daily Dose of Everything Podcast.
E be like film trick—fine mad woman wey dey always smile at me don carry belle, and when dem ask who give am, na me she dey point. Abeg, how that one take concern me? 😂
https://youtu.be/F7JhWMAQghI?si=V1h0v-kxe0MCBNpg
No dull yourself, click the link sharp sharp and hear the full gist!