Loud Republic
                                
                            
                            
                    
                                
                                
                                March 1, 2025 at 09:11 PM
                               
                            
                        
                            I pour all of una spite 😂
Una own na to dey shout we miss u
Dem go miss you werey😂😂😂
Nobody can even say ah boss drop aza Make motion dey 😂 
We miss you we miss you mtcheew 😂😂
                        
                    
                    
                    
                    
                    
                                    
                                        
                                            😂
                                        
                                    
                                        
                                            💰
                                        
                                    
                                    
                                        12