Hi, I'm Mr Milk👑
Hi, I'm Mr Milk👑
May 31, 2025 at 02:31 PM
E sure me say some of una here don go class with almost zero confidence before The only fits wey de available at the moment na wetin you wear but you and the universe know say you be like person wey buy okirika 💀 You no really need spend much to look steezed up 🤌🏾 Oya take
👍 1

Comments