
luckystarzs
June 4, 2025 at 10:42 PM
So because of love una dey go Google go search for "cutest name for my babe " some are even looking for Korea and Chinese name 😂 and no be say Dem no go serve you breakfast o😔🫴.
😂
2