Blockchain [Web3] Digital Wealth Hub
Blockchain [Web3] Digital Wealth Hub
June 19, 2025 at 06:34 PM
🚨 *This Bull Run Fit Be DEADLY!😅🚨* Who fit boldly tell me say dem no sure say dem password nor dey inside that 16 BILLION credentials wey just leak? 👀 (as seen for the tweet above) To all of una wey dey save secret phrase for Google Drive... na una I pity pass ooo! 😩 Last week, my guy dey argue say Google Drive secure wella. Today nko? Baba don humble as him read this. Hackers no dey sleep o 😅 💡 Let’s be guided: This is not just one small breach... it’s a full-blown digital apocalypse for anyone careless with seed phrases, emails, URLs, and login sequences. ✅ Solution: 1. Write your seed phrase on paper... OFFLINE. _No be everything suppose dey cloud._ 2. Store it securely... no screenshots, no Drive, no Gmail drafts. 3. Use Peniwallet for some of ur tokens on the BNB Chain for now. Why? Because it's one of the few wallets I trust that isn’t connected to Google Drive or DApps. No entry point for hackers. Just clean, cold, and secure. And lastly... 📢 💰 Buy yourself at least 1B WikiCat tokens ($WKC). Put am for that same safe wallet. Forget am. Let your future self say thank you, not sorry. So you no go dey explain to your children say you miss the run wey shook the whole market… 💔 Na so e be. Act now. Not later. Ire o 🙏🏽
Image from Blockchain [Web3] Digital Wealth Hub: 🚨 *This Bull Run Fit Be DEADLY!😅🚨*  Who fit boldly tell me say dem ...
❤️ 👍 3

Comments