
Uni MeMe✨️
June 19, 2025 at 10:30 AM
University student wey dey owe Quick
Credit,chale dem come hold am for lecture hall o.
Lecturer tried to plead on the behalf of the student,dem cease lecturer ein laptop. As adey type sef dem unplug the projector 😭
😂
❤️
😮
51