
Joshspot Tv - Stories
May 31, 2025 at 06:12 AM
*"Never again will I ever try f*king mama put girls again, I had a bad experience with one"*
Omo josh, Im writing this with a heavy heart oh, weytin I witness yesterday ehh, as I survived it, no worry e no get weytin fit touch me again, nah now I know say I stand well and nah man I be
At the junction of my street ehh, there's this mama put spot I usually branch after work to eat, I rarely ever cook... occasionally just on Sundays, and nah just rice oh, I no fit dey stress myself abeg, so for the mama put spot e get this babe wey dey serve food for there
No lie ehh, the babe set dark skinned chick with better nyash, make I no lie give you, nah man all of us be, nah the babe dey make me go chop for that spot oh, no be like say the food too make sense sef, nah asper make MN dey entertain him eyes as e dey chop
So I don been dey drop scopes for the babe for weeks, drop some flirty comments, e dey obvious say the babe been dey feel me sha, Omo fast forward to last week nah we been don make plans to track for my crib but one thing one thing been sup I been gats travel go meet my people for home
I Sha got back on Wednesday told her to come over and she did which was yesterday after her shift for the mama put shop, she been bring food come Sha, better afang soup and semo, Omo i gage oh, the food been goes well maka, we gisted a bit then it was time to get down to business
We started making out, everywhere been good, e reach to $μ¢k pr*q Omo the sloppy toppy this babe dish give me ehh, e reach to make man craze, I bursted in her mouth oh, she been think say nah there e end, but mehn I been don dey plan the babe for weeks, I wasn't about to loose guard oh
I was still hard naso I say make I enter land of enjoyment, nah there the f*¢k up land oh, pulled her panties down and Omo the pant get stain for the pμ§y area, I lock up continue my journey of no return, e reach make I choke my senior man downstairs Omo e be like nah evil forest I dey look
Josh ohh, naso pubes full everywhere road no dey to put head, I was still down there she don dey koan and I never do anything oh, where the final blow give me knock out nah when I wan rise from the down wey I pull her pant go, Omo josh the kind odor wey follow me come up ehh
Oh lawd never have I ever perceived such foul smell in my entire existence on planet earth, see this fine babe wey set like this naysh set, boobs set but Omo odor follow set oh, aswear oh my guy, naso my gb©l@ fall in go sleep oh, senior man no gree rise again, I just did like I had a call went out of the house
To go get fresh air cause Omo the smell intoxicated my full room, I stayed there for like 20 minutes the babe still dey there be like she been dey on heat, cause she wanted to devour me, Omo I came up with one kind excuse say my guy been just get asthma attack say he dey emergency room
And I gats go dey with am, the babe dey tell me say shey the guy no get another person call, I say I gats go dey with my guy oh, Omo naso i take dismiss the babe oh, she no ever see me for that mama put again, no be me Dem go use smell kill abeg, I'm still too young to go six feet
😂
❤️
😢
🤣
👍
😮
🙏
💊
👎
😭
363