Find WhatsApp Channels

Discover the best WhatsApp channels for news, entertainment, education and more. Our powerful search helps you find exactly what you're looking for.

Channels & Posts for #pidgin

Posts

Ken Saro-Wiwa family react to presidential pardon and national honours for di Ogoni Nine, tok wetin dem want - BBC News Pidgin

Di family statement dey come afta President Bola Tinubu for im Democracy Day speech, grant president...

Iran launch revenge attack missiles on Israel, as Supreme Leader vow to 'wreak heavy blow' - BBC News Pidgin

Di Israeli military tok say Iran launch missiles towards Israel just now, and dia defence systems de...

How di Israel-Iran conflict fit affect energy prices - BBC News Pidgin

Dis dey make pipo worry say we fit dey face anoda period wey di price of energy go rise, and dat aut...

Ghana Attorney general dey pursue 12 national service secretariat officials ova $53m 'ghost names scandal' - BBC News Pidgin

Dis na di latest for di goment Operation Recovery All Loot (ORAL) agenda wey dey target to collect a...

Air Peace, Senator Oshiomole kwanta - Wetin Aviation minister tok - BBC News Pidgin

Inside video wey trend, Oshiomole call for di investigation of di airline but Air Peace don insist s...

'Wetin we want na make goment clear dem, no be pardon' – Reactions follow presidential pardon for Ogoni 9 - BBC News Pidgin

Madam Kiobel say she go like make di Nigerian goment retry dat case as dem as families of di Ogoni 9...

'Na my mama wrapper I take start' - Nigerian man wey dey twist bodi like who no get bone - BBC News Pidgin

Meet Tosin Olumade wey be aerialist and contortionist. Im kain performing art dey make pipo wonder ...

Wetin fit don cause Air India plane to crash in 30 seconds? - BBC News Pidgin

Di plane wey bin dey carry 242 pipo crash 30 seconds afta take-off and claim 241 lives. Aviation exp...

Wetin we know about Israel attacks on Iran nuclear sites and military commanders - BBC News Pidgin

United States say dem no dey involved for Israel attacks on Iran nuclear sites and military commande...

China ready to drop all tariffs on African imports - BBC News Pidgin

Eswatini na di only African state dem exclude from di zero-tariff announcement as dem recognise Taiw...

Senator Oshiomole deny Air Peace allegations ova wetin happun for Lagos airport - BBC News Pidgin

Both Oshiomole and Air Peace still dey do I-no-go-gree. Meanwhile, FAAN neva chook mouth for di mata...

Ken Saro-Wiwa, Soyinka, Femi Falana, full list of presidential pardon Tinubu grant - BBC News Pidgin

Di president also confer national honours on MKO Abiola, Alfred Rewane, Anthony Enahoro and odas dur...