
BBC News Pidgin
June 13, 2025 at 07:03 PM
Di Israeli military tok say Iran launch missiles towards Israel just now, and dia defence systems dey work to stop di threat and dem don tell dia pipo to go hide.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/cwyv5q02zdxo?at_campaign=ws_whatsapp
❤️
👍
🇮🇷
😢
🇮🇱
😂
😭
22