BBC News Pidgin

BBC News Pidgin

378.8K subscribers

Verified Channel
BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
January 30, 2025 at 11:51 AM
Ethnic Tutsis na dem dey lead di M23. Dem say dem need arms to protect di minority group. Di rebels tok say most of di previous deals to end di fighting no dey respected – Di group get dia name from one peace agreement wey dem sign on 23 March 2009. https://www.bbc.com/pidgin/articles/cre8xexryd1o?at_campaign=ws_whatsapp
😮 ❤️ 👍 😢 😡 🙏 11

Comments