
BBC News Pidgin
February 1, 2025 at 05:14 PM
Nigeria Police Service Commission (PSC) reach one major decision on Friday wey order di immediate retirement of officers wey dey above 60 and those wey don serve for more dan 35 years.
But dis dia decision dey come as some pipo dey call say make di kontri oga of police, di Inspector General, retire sake of say e don pass 60 years old.
Read more: https://www.bbc.com/pidgin/articles/cx2plw1zr6po?at_campaign=ws_whatsapp
❤️
👍
👏
😢
🙏
🥹
12