BBC News Pidgin

BBC News Pidgin

378.8K subscribers

Verified Channel
BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
February 2, 2025 at 10:38 AM
Do-me-I-do-you Both Canada and Mexico tok say dem dey plan to do dia own back wit dia tariffs. Trump don indicate say e ready to increase import duties more and more if di kontris do dia own back. https://www.bbc.com/pidgin/articles/c1kmlrgwgkyo?at_campaign=ws_whatsapp
😂 ❤️ 👍 💯 🧢 15

Comments