BBC News Pidgin
February 3, 2025 at 04:53 PM
Di Canadian goment say di tariff wey go affect $30 billion goods dem dey import from di US, go become effective from tomorrow.
Dis na di full list of products wey di 25% tariff go affect.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/cwy183vgwl8o?at_campaign=ws_whatsapp
❤️
👍
2