BBC News Pidgin

BBC News Pidgin

378.8K subscribers

Verified Channel
BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
February 17, 2025 at 03:21 PM
Although, oga Ned Nwoko no mention Regina Daniels name for di statement, e use her foto and dia children for di post. E also address all di tori wey dey link am to Tuface Idibia wey dey also trend for social media https://www.bbc.com/pidgin/articles/c360685jjl5o?at_campaign=ws_whatsapp
👍 ❤️ 😂 🙏 😮 18

Comments