
BBC News Pidgin
February 27, 2025 at 11:14 AM
https://www.bbc.com/pidgin/articles/czdnn3z0pnlo?at_campaign=ws_whatsapp
For im Instagram stories, Paul Okoye alias Rudeboy encourage im brother Jude wey dey face money laundering say, "Dis too shall pass. Stay strong brother".
E also write say "Exactly wetin e want" – but e no clear who e dey refer to.
❤️
👍
😂
12