
AYOLO STORY TELLER & UPDATES 🤣
February 13, 2025 at 09:11 PM
Na true say Una dey fight over man? 😂💔
Nothing wey February 14th no go cause oo😂😂💔💔.. and the guy na fresher 😂💔 everybody sha wan collect teddy bear 😂💔...
#cm_team😂😌.