BBC News Pidgin

BBC News Pidgin

378.8K subscribers

Verified Channel
BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
June 11, 2025 at 03:28 PM
Video wey dey circulate online show di back view of one pesin wey resemble Nigerian politician, Senator Adams Oshiomole as im barricade di check-in entrance of di Murtala MM1 this morning. https://www.bbc.com/pidgin/articles/cjdzmlzz3l9o?at_campaign=ws_whatsapp
😂 👍 🇳🇬 😮 🤔 12

Comments